Realtzician

Realtzician Follow main Facebook profile: Dé Tu Tù Follow on IG:
(1)

01/05/2023

Does the process know that we are trusting it? 🥺🥺

29/01/2023

After all these sufferness, if I hear say heaven na prank e go pain me oo 😩😭

29/01/2023

Donate two useless friends for ritual life too hard 😩🤲

15/01/2023

Why are cute guys with good intentions always broke 😩😩

09/01/2023

Can u sleep in mortuary for 24hrs for 600 million dollars 👀😂

04/01/2023

The man behind your smile will soon be mine cos me sef wan smile this year 😒

21/12/2022

If we used to date, u are missing a lot rn. I don’t cheat anymore😊 shey I told u to be patient🌚

23/11/2022

The new naira notes be looking like Snapchat filter 😂💔

22/11/2022

If dem no gree love you, u sef ress.
Your own too much 😂💔

22/11/2022

Only u Sportybet. Only u Crypto. Only u Dey pick Venmo. If u reach 50yrs meka bend

22/11/2022

Make I date you, make my ex use me laff 😂💔

16/11/2022

When they call him FEMI, it’s fine
Buh when his friends call him FEMO (run oo)

If they call him FEMO LALA (omo commot slippers japa) 😂💔

16/11/2022

Omo 😑

04/11/2022

I for say na my ex Dey do me
Buh my ex gan koribatise korono gbegba 😂💔

04/11/2022

I wan use HOW MUCH kill online vendor. Lai ni kobo lowo 😂💔🤝

03/11/2022

Dah money wey yunno gree give woman
Na sporty bet go collect am 😂💔

02/11/2022

November please don’t take me or my loved ones 🙏🥺🤲

30/10/2022

My acct no fit send 2k and 3k again. I don upgrade am to 15k.

You sha no fit bill me 15k when yunno help me carry sacrifice 😒👋

30/10/2022

Last Sunday of October 🕊
I’m grateful Lord 🙏🥺

27/10/2022

“Sabi girl no Dey too like talk” lenu wereyy elejo Alabosi 😏

27/10/2022

U dump me, I pass by ur house with JBL speaker playing all ur old voice notes 😂😂

23/10/2022

As I Dey sub I Dey sob 😭

18/10/2022

Anybody wey broke pass me now, the person life don spoil niyen

Moonlight and dark clouds!!I seek a silent peace 🤲😮‍💨🙏
17/10/2022

Moonlight and dark clouds!!
I seek a silent peace 🤲😮‍💨🙏

17/10/2022

Glo be saying the worse which one is “your plan has expired” 😒😩

15/10/2022

My serious boyfriend don post “going to 2023 with the same girl I met in 2017”

The thing is I started dating this guy 3 months ago 😩😩
Eyin fans mi ema tun gbami keh 🥺🤲

13/10/2022

Date your spec yunno gree. Now una don Dey waka like this 🚶‍♂️🚶‍♀️instead of 👫

13/10/2022

Diswan Dah we are texting and I’m smiling. If u leave me u will die o😂

Address


Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Realtzician posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Realtzician:

Videos

Shortcuts

  • Address
  • Telephone
  • Alerts
  • Contact The Business
  • Videos
  • Claim ownership or report listing
  • Want your business to be the top-listed Media Company?

Share