Majorlee

Majorlee β›³. 🏌️
(17)

27/06/2024

Data or sub πŸ™„

26/06/2024

🀣🀣🀣 wetin be this 🀣🀣

25/06/2024

🀣🀣🀣🀣

25/06/2024

If you. Understand igbo language oya gather here 🀣🀣🀣🀣

24/06/2024

🀣🀣🀣🀣
E don red ooo

24/06/2024

Our prayer point every day πŸ˜πŸ˜πŸ™Œ

24/06/2024
23/06/2024

When I hear send ur acct details 😁😁😁

Ur followers go whine you no panic πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ Na non followers the boost ur target no beg anybody for engagement πŸ’ͺ
23/06/2024

Ur followers go whine you no panic πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Na non followers the boost ur target no beg anybody for engagement πŸ’ͺ

New update !!!! Try this and thank me later πŸ€—
23/06/2024

New update !!!!
Try this and thank me later πŸ€—

Happy β›… Sunday from 001 to y'all πŸ€—πŸ€—πŸ€—
23/06/2024

Happy β›… Sunday from 001 to y'all πŸ€—πŸ€—πŸ€—

🀣🀣🀣 most of una don dey empty πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
22/06/2024

🀣🀣🀣 most of una don dey empty πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

22/06/2024

Destiny helper don go jam helper
🀣🀣🀣🀣

21/06/2024

As u dey post videos try dey check ur page recommendation every day 🀣🀣🀣🀣mark asuka don show me pepper ooo 😩😩

21/06/2024

The only man wer dey quick vex with no reason 🀣🀣🀣🀣

So last night malaria grab me like say tomorrow no dey..... I had to rush to the nearby chemist shop to get malaria tabl...
20/06/2024

So last night malaria grab me like say tomorrow no dey..... I had to rush to the nearby chemist shop to get malaria tablet...

After explaining everything to him
He gave me this tablet πŸ™„

I don take the first pack last night
Na this morning I suppose take the other wan....when my fiancee came to check on me I'm the morning then she saw it

As I dey talk to u no be small qarrel oo πŸ™„πŸ™„πŸ™„ she say I don cheat on her cus of the dr$g but me I no understand

Me were no well how come πŸ˜ͺπŸ˜ͺ
She vex carry the remaining pack
I dey come mk I go buy another wan 😩😩😩

19/06/2024

Una don start πŸ™„πŸ™„πŸ™„πŸ™„

I don go there today the Benz still dey  .....mk una gimi 4yrs Facebook account oooo 🀣
19/06/2024

I don go there today the Benz still dey .....mk una gimi 4yrs Facebook account oooo 🀣

Aunty Ramota looking so beautiful after a successful BBL surgery 🀣🀣🀣🀣
19/06/2024

Aunty Ramota looking so beautiful after a successful BBL surgery 🀣🀣🀣🀣

Congratulations we made (1million followers) πŸ’₯πŸ’₯πŸ’₯πŸ’£πŸ•ΊIt wasn't easy but God did I want to thank my God almighty and also my...
18/06/2024

Congratulations we made (1million followers) πŸ’₯πŸ’₯πŸ’₯πŸ’£πŸ•Ί
It wasn't easy but God did
I want to thank my God almighty and also my followers who made it a reality ...I don't know how to thank y'all but I pray we all get more than 1m follower (ijn) amen...........I done dey learn my award speech πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

17/06/2024

What if the guy no later marry her 🀣🀣🀣🀣

17/06/2024

Na this wan pain pass πŸ˜ͺπŸ˜ͺπŸ˜ͺ

16/06/2024

Wetin be this 🀣🀣🀣

All those girls were dey shout I can't date a broke guy today wer father's day una no post una papa πŸ™„πŸ™„ abi him don d!e πŸ™„...
16/06/2024

All those girls were dey shout I can't date a broke guy today wer father's day una no post una papa πŸ™„πŸ™„ abi him don d!e πŸ™„πŸ™„

16/06/2024

I don buy my spoon for tomorrow food 🀣🀣🀣 e remain invitation
Abeg where all my Muslim brothers 😁😁😁

16/06/2024

Sunday rice ready.......😁😁😁

Happy father's day celebration to all responsible father's worldwide ❣️❣️❣️❣️
16/06/2024

Happy father's day celebration to all responsible father's worldwide ❣️❣️❣️❣️

So after I don pay for hotel  amaka no gree show 😩😩😩
15/06/2024

So after I don pay for hotel amaka no gree show 😩😩😩

Address

Woji Town
Port Harcourt

Telephone

+2348101074527

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Majorlee posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Majorlee:

Videos

Share


Other Digital creator in Port Harcourt

Show All