ICONS

ICONS Stop at nothing
Dream it live it
YOLO!!! 💚🤍

23/07/2023

Let's go!!!

08/03/2023

Deleting this page
💔
No followers or anything
What's the definition of we rise by lifting others 😔

07/01/2023

🎶 Sabi girl no dey too fry buns.
Animals dey in human flour.
Party buns wey people wan chop
But Angelina don commot pot.

E don de finish Dem wan fight us.
Some people sef belle wan con burst.
I no dey form say I too like buns
No come dey form say you no want buns.

Me no get the time for the cake and that man soya milk.
Got my mind on my Garri.
Make we dance like Onye-oshi
Steady green like Ofe okro.
Steady with my bowl, no wan hear want they wan telly me.
Garri na my fantasy
Dem wan dey check, if my own garri rise

But e dey risee...!
E dey risee well well!
E be much.
Na God dey make my Garri dey rise
The kind Sapa we touch, yeah

E dey rise
E dey rise well well
E be much
No be lie everybody dey come
Them wan soak am with me
Agu digodu bad ooo

You see this life with Garri, you go dey go Higher
You no fit fall, unless you dump Garri
Which kain shege zikites never see before
Esimone g*t us jumping on shege
Aje, Aje, Aje
Can never take our shege away
It has been this way
And we still survive, surviiiive

Me no get the time for the cake and that man soya milk.
Got my mind on my Garri.
Make we dance like Onye-oshi
Steady green like Ofe okro.
Steady with my bowl, no wan hear want they wan telly me.
Garri na my fantasy
Dem wan dey check, if my own garri rise

But e dey risee...!
E dey risee well well!
E be much.
Na God dey make my Garri dey rise
The kind Sapa we touch, yeah......
😁😄
It's been a while here and I hope this post brings laughter and smile to your face.

Good Morning All❤️

01/01/2023

Happy new year ❣️💕

24/10/2022

I Want To Open Private Part Shaving Salon
Because Some People Don't Like Doing It themselves 🤷

24/10/2022

Took me 4hours but am finally done🥀

⣾⣿⠿⠿⠶⠿⢿⣿⣿⣿⣿⣦⣤⣄⢀⡅⢠⣾⣛⡉⠄⠄⠄ ⡋⣡⣴⣶⣶⡀⠄⠄⠙⢿⣿⣿⣿⣿⣿⣴⣿⣿⣿⢃⣤⣄⣀⣥ ⣇⠻⣿⣿⣿⣧⣀⢀⣠⡌⢻⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⠿⠿⠿⣿ ⣿⣷⣤⣤⣤⣬⣙⣛⢿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⡿⣿⣿⡍⠄⠄⢀⣤⣄ ⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⢿⣿⣿⣿⣿⣿⢇⣿⣿⡷⠶⠶⢿⣿⣿ ⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣽⣿⣿⣿⡇⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣷⣶⣥ ⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿ ⣌⣛⣻⣿⣿⣧⠙⠛⠛⡭⠅⠒⠦⠭⣭⡻⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿ ⣿⣿⣿⣿⣿⣿⡆⠄⠄⠄⠄⠄⠄⠄⠄⠹⠈⢋⣽⣿⣿⣿⣿⣵ ⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⠄⣴⣿⣶⣄⠄⣴⣶⠄⢀⣾⣿⣿⣿⣿⣿⣿ ⠻⣿⣿⣿⣿⣿⣿⡄⢻⣿⣿⣿⠄⣿⣿⡀⣾⣿⣿⣿⣿⣛⠛⠁ ⠄⠈⠛⢿⣿⣿⣿⠁⠞⢿⣿⣿⡄⢿⣿⡇⣸⣿⣿⠿⠛⠁⠄⠄ ⠄⠄⠄⠄⠉⠻⣿⣿⣾⣦⡙⠻⣷⣾⣿⠃⠿⠋⠁⠄⠄⠄⠄⠄ ⣶⣶⣮⣥⣒⠲⢮⣝⡿⣿⣿⡆⣿⡿⠃⠄⠄⠄⠄⠄⠄⠄⠄
⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⠟⠛⢉⢉⠉⠉⠻⣿⣿⣿⣿⣿⣿ ⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿⠟⠠⡰⣕⣗⣷⣧⣀⣅⠘⣿⣿⣿⣿⣿ ⣿⣿⣿⣿⣿⣿⠃⣠⣳⣟⣿⣿⣷⣿⡿⣜⠄⣿⣿⣿⣿⣿ ⣿⣿⣿⣿⡿⠁⠄⣳⢷⣿⣿⣿⣿⡿⣝⠖⠄⣿⣿⣿⣿⣿ ⣿⣿⣿⣿⠃⠄⢢⡹⣿⢷⣯⢿⢷⡫⣗⠍⢰⣿⣿⣿⣿⣿ ⣿⣿⣿⡏⢀⢄⠤⣁⠋⠿⣗⣟⡯⡏⢎⠁⢸⣿⣿⣿⣿⣿ ⣿⣿⣿⠄⢔⢕⣯⣿⣿⡲⡤⡄⡤⠄⡀⢠⣿⣿⣿⣿⣿⣿ ⣿⣿⠇⠠⡳⣯⣿⣿⣾⢵⣫⢎⢎⠆⢀⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿ ⣿⣿⠄⢨⣫⣿⣿⡿⣿⣻⢎⡗⡕⡅⢸⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿ ⣿⣿⠄⢜⢾⣾⣿⣿⣟⣗⢯⡪⡳⡀⢸⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿ ⣿⣿⠄⢸⢽⣿⣷⣿⣻⡮⡧⡳⡱⡁⢸⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿ ⣿⣿⡄⢨⣻⣽⣿⣟⣿⣞⣗⡽⡸⡐⢸⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿ ⣿⣿⡇⢀⢗⣿⣿⣿⣿⡿⣞⡵⡣⣊⢸⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿ ⣿⣿⣿⡀⡣⣗⣿⣿⣿⣿⣯⡯⡺⣼⠎⣿⣿⣿⣿⣿⣿⣿ ⣿⣿⣿⣧⠐⡵⣻⣟⣯⣿⣷⣟⣝⢞⡿⢹⣿⣿⣿⣿⣿⣿ ⣿⣿⣿⣿⡆⢘⡺⣽⢿⣻⣿⣗⡷⣹⢩⢃⢿⣿⣿⣿⣿⣿ ⣿⣿⣿⣿⣷⠄⠪⣯⣟⣿⢯⣿⣻⣜⢎⢆⠜⣿⣿⣿⣿⣿ ⣿⣿⣿⣿⣿⡆⠄⢣⣻⣽⣿⣿⣟⣾⡮⡺⡸⠸⣿⣿⣿⣿ ⣿⣿⡿⠛⠉⠁⠄⢕⡳⣽⡾⣿⢽⣯⡿⣮⢚⣅⠹⣿⣿⣿ ⡿⠋⠄⠄⠄⠄⢀⠒⠝⣞⢿⡿⣿⣽⢿⡽⣧⣳⡅⠌⠻⣿ ⠁⠄⠄⠄⠄⠄⠐⡐⠱⡱⣻⡻⣝⣮⣟

22/10/2022

Lies all African parents have told their children 😂💔

A thread ✍️📌😹

22/10/2022

God Abeg, The Green Pasture Wey U Gimme To Lie Down,

Goat don chop am finish😒

17/10/2022

No matter how I invite people to join this page😔, I end up returning back online to see 0 followers, so sad💔... Until I post nudes till I get notice...
Remember we rise by lifting others

16/10/2022

Y'all be preparing to resume school

With brain filled with Asake's songs
😂😂

16/10/2022

Jzt incase u don't know me well diz ma Bio🧡👊
RealName: Annie 💓
Nickname: Nenny💇
Gender: female💅
Nationality: Nigerian
Hobbies: collecting teeth from live lions, catching bullets with bare hands, jogging up and down Mount Everest...💪✌️
My Records: fought with an elephant and broke it's nect, skinned a crocodile alive,held breath under water for 2months,3weeks,6hours,4minutes, and 45seconds,hence travelled around the world in a Day..😲😕
Greatest Achievement:went to heaven to charge my phone,fluent in 10,598 languages, first woman to Land in sun...🙄😛🤔
Embarrassing moment: couldn't kill 100bearswith a punch,though 99died, and the last one is now imbescide...😮😮
Proudest moment: wen a cobra died after biting me...🙄😏
Hardest moment: jumped out of an airplane and Landed on a football pitch..😆😆
Something about me:i don't like bragging or lying🤣😋😎

16/10/2022

well , strict parents got the hottest daughters bro.😩😩❤️🤣

Address

Nnewi

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when ICONS posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share