Sam c comedy

Sam c comedy blogger and comedian
(14)

03/01/2025

Is everything fine

01/12/2024

Happy birthday to you big sis
Fans wish her well for me
🥂🥂🥂🥂🥂🥂🥂

30/11/2024

Rough play wey fit take ur life
But let's watch what happens at the end

With GehGeh – I'm on a streak! I've been a top fan for 5 months in a row. 🎉 Make I paste aza boss?No look me less 🤣🤣🤣
27/11/2024

With GehGeh – I'm on a streak! I've been a top fan for 5 months in a row. 🎉 Make I paste aza boss?
No look me less 🤣🤣🤣

21/11/2024

Thank you Lord
😁

17/11/2024

Happy Sunday to you all ❤️❤️❤️

14/11/2024

Going live this night by 11:30pm for massive giveaway
20k is going in the video

Omo table no dey turn again ooohIf u like no carry ur chair go where things dey happen  I ga eri Anya gi very soon
11/11/2024

Omo table no dey turn again oooh
If u like no carry ur chair go where things dey happen
I ga eri Anya gi very soon

09/11/2024

I need an admin to this my page who is available

Matter go long ooo 😂🤣🤣🤣🤣
07/11/2024

Matter go long ooo 😂🤣🤣🤣🤣

Collect ur own pepper soup 🍲 now Before e go late oooh
07/11/2024

Collect ur own pepper soup 🍲 now
Before e go late oooh

06/11/2024

Una no dey do am well ooo since I no dey active nobody dey check up on me 😭😭😭

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
04/11/2024

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

03/11/2024

Any girl wey dey plan of cooking evîl pepper soup for us this days
I said holy Ghost

This is the truely ijele of Africa Flavour Nabania
02/11/2024

This is the truely ijele of Africa
Flavour Nabania

01/11/2024

Happy new month to you all ❤️📌📌
May November be nice to us
All

31/10/2024

Happy birthday to you Dad
Age with massive grace sir
wish him well
Please

Note that I have no copyright to the background music please

This early morning You come dey bill me Nawowoo this relationship of a thing is not for the week oooh 🤒🤒🤒Nah she I want ...
29/10/2024

This early morning
You come dey bill me
Nawowoo this relationship of a thing is not for the week oooh 🤒🤒🤒
Nah she I want date now
Drop her location under comment

Address

Lekki

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Sam c comedy posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Sam c comedy:

Videos

Share