Kgr Connect News

Kgr Connect News Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Kgr Connect News, Media/News Company, Tudun wada kagara niger state of Nigeria, Kagara.
(1)

Clean shoot
18/03/2021

Clean shoot

Waya kamata da SARKIN KAGARA
11/03/2021

Waya kamata da SARKIN KAGARA

Happy birthday 🎊
25/02/2021

Happy birthday 🎊

Labari da dumi duminsa: Sohon mataimakin darekta na hukuman DSS, Mr Dennis Amachree yace sojoji sun kamai kan su daga yi...
22/02/2021

Labari da dumi duminsa: Sohon mataimakin darekta na hukuman DSS, Mr Dennis Amachree yace sojoji sun kamai kan su daga yin fito na fito da yan bindingan da s**a yi garkuwa da GSC KAGARA ne sabo da bason a salwantar rayuwan wadan da aka nema aceto.
Yace idan sojoji s**a afka masu zasu iya yin amfani da wadan da suke garkuwa dasu domin kare kansu.

Kagara abduction for Government ScienceCollege Niger State na di biggest tori wey deygive Nigerians and goment of di wes...
22/02/2021

Kagara abduction for Government Science
College Niger State na di biggest tori wey dey
give Nigerians and goment of di west African
nation headache at di moment.
Na on Wednesday morning gunmen enter
Government Science College wey dey for Kagara
town for Niger state (North Central Nigeria) to
kidnap about 42 pipo in total including one
teacher with his whole family.
BBC tok to one student wey escape di kasala
but still dey cry as na im friend be di student
wey dem kill after di gunmen shoot am three
times before dem carry di rest go.
E start by saying di whole thing start around 2am
when one of im friends wake up to p*e and
come observe say e get some pipo with
torchlights wey dey come dia way from back of
di school.
"So my friend immediately wake me up saying
come see some pipo with shiny torchlights dey
enter our school, at first I no take am serious, I
tell am say abeg go lie down sleep, as e go use
im own torchlight shine dem na im dem off dia
own."
"Minutes later, dem find dia way enter our hostel
and begin dey wake students up one by one, as
you dey open eye dem go show you gun say
make you keep quiet or else you go die." Di
escaped student wey BBC no wan disclose im
name yarn.

Address

Tudun Wada Kagara Niger State Of Nigeria
Kagara

Telephone

+2349034977503

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Kgr Connect News posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share


Other Media/News Companies in Kagara

  • Naijalite Hausa

    Naijalite Hausa

    Yakila Hanyan Zuwa Regina Kusa da Masallacin Juma'a Cikin Garin Yakila Gunna
Show All