MandelaIshaya

MandelaIshaya Bible quotes + street gist || Real talk || Faith + Vibes || Raw Truth || Daily Motivation and African Vibes for the everyday hustler trying to live right.
(11)

God is my Father

Effect from 1st January, your old TIN will be replaced.
30/12/2025

Effect from 1st January, your old TIN will be replaced.

29/12/2025

Last Monday of 2025!

Abeg e get wetin i want ask,Why be say married women dey mostly call thier husband side chick Ashawo...?Any small thing ...
29/12/2025

Abeg e get wetin i want ask,

Why be say married women dey mostly call thier husband side chick Ashawo...?

Any small thing you go hear "Usel33s Pr*St!tute (Ashawo), leave my husband alone."

Your own husband, wetin we go come call am na?

25/12/2025

Merry Christmas!

Na this kind emotional maturity I go dey use this 2026.
24/12/2025

Na this kind emotional maturity I go dey use this 2026.

NIN, CAC numbers to become tax IDs from 2026, says FIRSThe Federal Inland Revenue Service (FIRS) has announced that the ...
23/12/2025

NIN, CAC numbers to become tax IDs from 2026, says FIRS

The Federal Inland Revenue Service (FIRS) has announced that the National Identification Number (NIN) will automatically serve as the Tax Identification Number (TIN) for individual Nigerians beginning in 2026.

( Vanguard News )

Do what makes you happy, if na people boyfriend be your happiness, collect am.Erigga
23/12/2025

Do what makes you happy, if na people boyfriend be your happiness, collect am.

Erigga

I rather go forThis gutter                            Than this
23/12/2025

I rather go for

This gutter Than this

But wuna get mind for this blue app...It's only on social media that you will see someone shaming the person looking bet...
23/12/2025

But wuna get mind for this blue app...

It's only on social media that you will see someone shaming the person looking better that him/her.

Before you shame someone, check yourself in the mirror first.

In all you do this week wey we go enter so,No allow police wey never buy Christmas chicken catch you this period...na pr...
21/12/2025

In all you do this week wey we go enter so,

No allow police wey never buy Christmas chicken catch you this period...

na problem oh!!!! 😢

Na why i no dey too like go stay with people be this.
19/12/2025

Na why i no dey too like go stay with people be this.

18/12/2025

No matter how close you are with your colleagues at work,

Never discuss your personal matters at work.

No try am.

Address

Kaduna

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when MandelaIshaya posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share