Ñõ Tēãr

Ñõ Tēãr Video creator✓| Memes✓| Comedian√|
(1)

11/03/2023

Try Dey call you lover every weekend😂🤲

25/09/2022

Person no fit toast you again you again 😩😩😂

18/09/2022

Go down….🥹😞😞
I pray you all “MAKE IT IN FUTURE”🤌❤️

22/08/2022

The guy don get sense oo 😂😂

29/07/2022

Different between love and LOVE abeg☹️😒😒

This thing dey comfuse me😔😔

28/07/2022

Who go cuddle bayi ☹️😔😔

This cold is not for me 😂😂🚶‍♂️

27/07/2022

Comment with that your sweet Yoruba name 🥰❤️😊

27/07/2022

I just say make I remind you that you will still chop breakfast one day 😂😂✅

27/07/2022

Guu Morning 🥰
Have an amazing day ahead

26/07/2022

I feel like doing giveaway but you guys don sleep 🧐☹️☹️

25/07/2022

That soul born in August???🥰

25/07/2022

Person wey post new week new blessing🤲🤲 don land police custody 😔😔🚶‍♂️

13/07/2022

KARIMO why na 😂😂

05/07/2022

Good morning 💕🥰

Remember to say🤲 all what's bothering your mind to God today 🙌✅

26/06/2022

Awa single daran ni asiko yii
😤🥺🥺

26/06/2022

I need 99 source of income 🚶🚶

26/06/2022

Happy Sunday
Remember to worship God

Don't go to that guy house today Tinuke🚶🚶😹

22/06/2022

If you and your girlfriend dey beside each other this night....

Eni shey Orire 😹😹🚶

22/06/2022

Make I leave this county go Dubai

This country don tire me already 😩😩

22/06/2022

Make meself just cashout once😩🥺🥺

20/06/2022

1k followers in a bit 😤😤😊

Am grateful to you all❤️💕🥰🥳

15/06/2022

The Weakers Revenge ⚡🤔
👇While The
Stronger Forgive ✅

11/06/2022

E Sha rora ma love up🚶

07/06/2022

Na only me never post Jesus for whatsaap? 😂

07/06/2022

You’re not a s*x addict so na me come be transfer addict?

Okan e onibale🚶

06/06/2022

Cry with me if you need new phone 🥺😩😩

06/06/2022

God's The Greatest🥰🥰✅

New week New Blessings 🤲🤲

Ask God for something you really need today

05/06/2022

Fulani herdsmen attacked a Catholic Church in Owo ondo state and many were reportedly killed 😓💔🇳🇬

Address

Ilorin

Telephone

+2349084900116

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Ñõ Tēãr posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Ñõ Tēãr:

Videos

Share

Category


Other Video Creators in Ilorin

Show All