Johnny funs

Johnny funs You have your own happiness

Even Postinor 2 drop from 2k to N1850.Naira is appreciating.🙏🏾  MaMaVick WilliamsilliamsEmEmmyphils UdohaKate Thompsonho...
30/03/2024

Even Postinor 2 drop from 2k to N1850.

Naira is appreciating.🙏🏾
MaMaVick WilliamsilliamsEmEmmyphils UdohaKate Thompsonhompson@

28/03/2024
28/03/2024

When you run all

I need girl wey go born for me but I won't marry her. I will offer 15M
28/03/2024

I need girl wey go born for me but I won't marry her. I will offer 15M

28/03/2024

U dey ask God for Husband
I toast u, you say No
You know who send me

28/03/2024

this one enter

28/03/2024

There are people hustling legitly under this very hot sun while some are hustling illegally inside AC

If you know this movie u suppose don marry 🤣🤣
26/03/2024

If you know this movie u suppose don marry 🤣🤣

Chop your life indeed 😂This gender enhh😏😒🙄
26/03/2024

Chop your life indeed 😂

This gender enhh😏😒🙄

26/03/2024

*386*2 #

If she order this kind food on first date, wetin you go do?Ariwodo Tochukwu MichaelXêrâd Dârêx
25/03/2024

If she order this kind food on first date, wetin you go do?
Ariwodo Tochukwu Michael
Xêrâd Dârêx

How did Bobrisky win Best Dressed Female Award?? A man winning an award meant for a woman.
25/03/2024

How did Bobrisky win Best Dressed Female Award?? A man winning an award meant for a woman.

25/03/2024

U just dey wash plates for
different family every year...
Our wife

25/03/2024

I just want to remind you people that I'm still single and I won't marry myself o

25/03/2024

Am tired of posting jokes,
let's discuss about the Bible
When Moses killed Goliath,
who buried him

25/03/2024

Na Who Church Favour
Dey Call Pastor
"Daddy"

25/03/2024

Among all the people who don't like me, none of them has Lamborghini. Very poor enemies

25/03/2024

una sure say na only Apple Adam chop, this hardship don pass Apple something ohh

25/03/2024

51 IWEKA ROAD ONITSHA,
7 Ebinpajo lane Idumota,
1/3 POUNDS ROAD ABA
Indomie generation will never understand this.

07/03/2024

this life no bala

21/01/2024

Ignoring My Post Won't Bring Back Your Virginity.
😛
🚶🏽

21/01/2024

Omo chorister don shout I’m "UNAVAILABLE" congregation shout "DEM NO DEY SEE ME" 😂

11/12/2023

To avoid insults, pls avoid kids born in 2000,2001,2002,2003,2004. Respect & manners no follow dem come out of belle😒😒

04/12/2023

You dey do yahoo, you still stingy like this, if you come be bricklayer nko? 😂🫢💔

Address

Ikot Ekpene

Telephone

+2348162619136

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Johnny funs posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Johnny funs:

Videos

Share