18/05/2024
GENERATOR FOR SALE
No Fear E Dey Work
>You Go Just Paint Am
>Change the plug
>Change piston and ring
>Change block
>Change connecting rod
>Change the bearing
>Change oil seal
>Change half engine
>The silencer is not silent again but you can manage am like that.
>Then Put Stone Under By The Left Hand Side .Then Find Rope Wey You dey Use Tie Am Because E Dey Dance Comot For Where You Keep Am If E On.
Just 10k.