Jogwu Tv

Jogwu Tv We are just here for your happiness

11/08/2024

It's been a long time since I've been here
Let's get going again
Happy Sunday

11/08/2024

My Tiv brother has done it🤣🤣🤣🤣🤣

Nah you know why u no come church today

29/04/2024

Nyash nah Nyash
Either big or Small
Say no BBL 😂😂

29/04/2024

Person wey sabi ABC supposed sabi BTC 😅😅😅

I go soon begin my own very soon 😺
29/04/2024

I go soon begin my own very soon 😺

How I do love this manJimmy Odukoya ❤️❤️
28/04/2024

How I do love this man

Jimmy Odukoya ❤️❤️

28/04/2024

Today, I'm checking up on everyone. When you see this, just type....

"I'm fine"

Rate this single room❤️❤️❤️❤️
28/04/2024

Rate this single room
❤️❤️❤️❤️

Just marry him gadammit🤣🤣🤣🤣
28/04/2024

Just marry him gadammit🤣🤣🤣🤣

Somebody shout 2 days!!!!!!! 🤣🤣🤣🤣
28/04/2024

Somebody shout 2 days!!!!!!! 🤣🤣🤣🤣

So we no even get a striker wey fit guarantee us 20 goals per season? The only serious Midfielder na Bruno and that one ...
20/08/2023

So we no even get a striker wey fit guarantee us 20 goals per season? The only serious Midfielder na Bruno and that one no Dey fit play match without complain chop yellow card 😩

We Dey comot Garnacho put Sancho 🙆‍♂️ and Martial… see uzeless players

Our defense na im worse

Maguire left but him spirit still remain with us in Martinez🙆‍♂️😭

Omoh na this team we wan use play other teams?

God save us ooo 😂😂😂😂😂

©️Copied

In the movieJagun JagunThis guy (WEHIWO) Deàth should make u understand that no be Everytime you go dey do good Try they...
19/08/2023

In the movie
Jagun Jagun

This guy (WEHIWO) Deàth should make u understand that no be Everytime you go dey do good

Try they rest

Remember you have loved ones too help them first....

"We Rise by lifting others"sef nah trap sometimes😭

27/04/2023

As you dey go through alot and you still fat , who wan believe your story now ?😪

17/04/2023

Ghetto Kids where so fun to watch

Africa 🌍 to the world 🌎

Shege😂😂😂
14/04/2023

Shege😂😂😂

Who says mummy's boy doesn't pay sometimes 😂😂
14/04/2023

Who says mummy's boy doesn't pay sometimes 😂😂

6 Rules To Follow That Can Change Your Life:
13/04/2023

6 Rules To Follow That Can Change Your Life:

Unah good morning my people
07/04/2023

Unah good morning my people

Address

Ajaokuta
263106

Telephone

+2348032582712

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Jogwu Tv posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Jogwu Tv:

Videos

Share