24/08/2022
A keffite's pain: AM MISSING SCHOOOOOL!!(NSUK)
Are you?
wow can't believe itz now 12 years and counting...:'(
I miss school Gate! (All dose Amodu security men wey dey
search bag evn when itz empty!!):|
I miss campus SHUTTLE DRIVERS!! (Dem nor dey
eva get change, you go wait for one shuttle wey dey agwan lambu dey find change and u start fighting 4 uni bike) #:-s shuttle was the saving grace to pyanku campus that year.
I miss SPORTS UNIT!! (5 guys go dey huzzle 2
teach 1gal sport, gba Gbaa David Terhemen Mohammed Yahaya Ogiri civilian general etc lol and bulla BB coach "make a shot and take ur jerseys8-| )
I miss Keffi health club,! (I reserve my comments!!!) Them go don close that place down!!
I miss frustration zone!!! Where we all get to know ourselves (D only place wey we nor ever fit lack company as one mango fall 3 girls one guy go do MI3):p
I miss night class!!! (Trecking from agwan lambu high court road safety with its side attractions,Guyz toastin, galz greein,
thieves thiefing, 90% sleeping)X_X .
I miss hajia canteen she sold, schooled and served (NYSC) in that canteen (that woman don tey oh ). #:-s
I miss LIBRARY!! (Where we dey quietly charge our fone)=D .
I miss behind hostel (wherewe D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ snap cool pics with, TJ, saka , proper and angel photosB-) )
I miss fine bois them jamil Jameel Mohammed , Imohi Kelvin , Kevin Dada Philip salkiss Abubakar Sakaba etc and fine babes Naomi Jonathan Yakubu , Nana Gayu Akwanga Meg and co (were u go wait for hrs jst 2 watch them pass with cute lashes3-|
i miss Annex SHOP (were we dey chop university suya:G ) and buy our full tank OG
i miss Giza plaza for high court (were we dey browse and some nsuk yahoo boys dey chat with their MAGA and register our course forms and still dey eye babes too:D )
I miss oceanic, zenith and diamond bank(where we queue up to pay dues) we go dey form like say we come for normal transaction
I miss wine shop, ultimate TLB(where we dey form NSUK champions)>=)
i miss zion and those cool eatery(were Nsuk girls meet the Rich Reverend martin boys to buy food worth #350 per plate)as at then oo later turned 500 per plate O:)
I miss Aluta papa(every student's godfather) RIP sir
i miss agwan lambu and high court (were we buy food stuffs most expectially from madam ebano aka iya basira, her daughters blessing nd co s*xy DIE)