Lotto Stakes Association

Lotto Stakes Association A kind hearted personality, only me and myself de here! Na only me Waka come. I and me are one.

07/03/2023

IF U ARE JUDGED BY WHAT YOU ARE DOING NOW? WILL U MAKE
HEAVEN?

Happy Sunday guys
05/03/2023

Happy Sunday guys

28/02/2023

All these Oyibo people wee de my friends list so, they no dey ever rest, when once u don mistakenly accept them, them don begin call you video call, some of them go bring out wetin I know no ( one small cucumba) de show their self while some of them go carry Small small change (money) spread for ground as in wetin na? Make I come pick am abi na wetin. Come! Ndi Utu ocha, forget se I de find money but no de worry me with your unstoppable calls, everytime. 🤣😂😃😁😂🤣. Abeg if u no them tell them ooo.

Hi my lovely friends! How are u guys doing?Hope u are wonderful
27/02/2023

Hi my lovely friends! How are u guys doing?
Hope u are wonderful

27/02/2023

Me I cannot come and kee my self again oo, e be like se I been don kiii myself before come , come back. U know this kind pigin English wee u de blow like dis wee make u self de laugh inside urself put. ( Benin people speak language finish carry (Put) add in side wetin them don talk finish.

E.g. Na me tell Isoke make she carry male de go church I come meet am for road put. E shock u?😁😁🎂

27/02/2023
27/02/2023

I can't really think of something in my mind rite now.

😳😳😳😳😳😳

Address

Port Harcourt

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Lotto Stakes Association posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Videos

Share