Calebsuh05

Calebsuh05 African mic .com

Douala nover breath fresh air today for Mbape yi hand 👌👌👌The boy use na kenu cross throw river wouri for enter their Isl...
09/07/2023

Douala nover breath fresh air today for Mbape yi hand 👌👌👌

The boy use na kenu cross throw river wouri for enter their Island village, Djibale 👌👌👌👌👌

As sawa man no di joke with this kind opportunity, them catch boy wantam dress yi traditionally with small title 👌👌

I no be know say any Francophone village de wehh them di use this contri cap too because this cap be traditionally used by north westerners especially Kom, Nso,Nkambe and Oku 👌👌👌👌👌

Moral lesson: no place like home

Them  catch di padiman  for inside some bush for Bokwango(Buea) wehh e di struggle for chop suyer (r**e) for some small ...
03/07/2023

Them catch di padiman for inside some bush for Bokwango(Buea) wehh e di struggle for chop suyer (r**e) for some small pikin🤦🏾🤦🏾🤦🏾

The pikin be di resist di cry then e threaten for kwara the pikin sotey start press yi neck .
As the pikin be di halla pipo wehh be dey bush them hear ,na so dey kam catcham...

As them catch the boy, them carry yi go witam for chief e palace, for go report

Chief gi instructions say make dey beatam fine but make them bittam orderly concentrate for yi buttocks because Na for de power di comot for nack beans . One time all man go fine yi cane, Na Beating be this 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣boy cry like small dog 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Afta the tabasing ,the boy yi papa came buy all man mimbo say e thank them for the beter work👌👌👌👌

All man drink mimbo, case close🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️

🚫 SAY NO TO R.APE 🚫

Who can bake this cake for me ?
13/06/2023

Who can bake this cake for me ?

💪For you bro🇨🇲🇨🇲🇨🇲 mic monsta🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘
09/06/2023

💪For you bro🇨🇲🇨🇲🇨🇲 mic monsta🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘🐘

SAD NEWS. This baby was abandoned after birth at Mbakfu in Ndu subdivision. The baby was found and rushed to Banso Bapti...
09/06/2023

SAD NEWS.

This baby was abandoned after birth at Mbakfu in Ndu subdivision. The baby was found and rushed to Banso Baptist hospital for medical attention. Unfortunately the child died due to the trauma she faced after birth. All efforts to save the life of the innocent child went in vain.

According to Tata Bernard Gibip, The mother of the child is unidentified and nowhere to be found. She abandoned the baby in the bush and left before the baby could be found.

Please follow calebsuh05:May the soul of the innocent child rest in peace.

Cameroonian superstar Ko-c has surprised his mother with a pricey brand new Toyota Highlander. The car costs a whopping ...
08/06/2023

Cameroonian superstar Ko-c has surprised his mother with a pricey brand new Toyota Highlander. The car costs a whopping 35,000,000 frs.

If na you? You no go do so!? Please give your comments make I hear you

What do they really use this structure for? 🤔🙄Follow calebsuh05
08/06/2023

What do they really use this structure for? 🤔🙄

Follow calebsuh05

How are you feeling when you are in to it how the thing day.if you no likecam massage me
05/06/2023

How are you feeling when you are in to it how the thing day.if you no likecam massage me

Happy Sunday
04/06/2023

Happy Sunday

Some wuwu thing done happen for this school pikin for that  side for Douala and I di really beg say if any kamambru or m...
03/06/2023

Some wuwu thing done happen for this school pikin for that side for Douala and I di really beg say if any kamambru or mbelé de for this page make e help arrest this boys 🙏🙏🙏🙏

Na for Inset Bonaberi wehh this ndone happen and the full tory Na say, some senior boys wehh na class mates for this peri catch yi force yi make e kneel down inside class after their exams today , as this peri kneel down, those boys beat yi mercilessly 😔😔😔😔😔😔😔😔😔

Their reason for beat this peri na say this peri deny for show them answer during exams 😔😔😔😔😔if you see the video you go cry 😭😭😭😭😭😭

Moral lesson: if this ngomna no put iron hand all this kameloon youths go soon turn into terorist

Big big cry de for that side for Ndu sika kwara for this 71 years old SDF Parliamentarian wehh them call yi Honorable Aw...
03/06/2023

Big big cry de for that side for Ndu sika kwara for this 71 years old SDF Parliamentarian wehh them call yi Honorable Awudo Mbaya 😔😔😔😔

This pa na old Pilar for SDF and plenty pipo wehh get interest for politics for northwest go know yi 👌👌👌👌

E kwara for that side for America wehh e be di take mungang for some yi long sick 😭😭😭😭😭😭😭

We di talk ashia for yi family, say make them take heart 🙏🙏🙏🙏

Moral leason: die no know money, power , influence, position, connection etc , if you de alive just try for create happy environment around you make all man smile too before yi day reach 👌👌👌

Abeg Wuna cam fan Vanessa , e de like this paper comot inside oven , hot ohh!🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣Sep 18inches kana...
02/06/2023

Abeg Wuna cam fan Vanessa , e de like this paper comot inside oven , hot ohh!🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Sep 18inches kanas no di move this kind sweat 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣Tam wehh DJ talk for night say can GCE writers make some noise, na so Vanessa halla yi one Woooooooooooooohh , now na that shidon like say e di calculate formula for solve Anglo crises 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Moral lesson: speco for 8k done bounce 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Na so I di mind ma business now 👌👌👌👌👌👌👌👌For this 21st century ehhhhh-Love those who love you 👌👌👌-Make out time for pipo ...
02/06/2023

Na so I di mind ma business now 👌👌👌👌👌👌👌👌

For this 21st century ehhhhh

-Love those who love you 👌👌👌
-Make out time for pipo wehh them di make out time for you 👌👌👌👌
-Ovoid pipo wehh them di ovoid you 👌👌👌
-Care about pipo wehh them care about you 👌👌👌👌
-Write pipo wehh them di reply you 👌👌👌
-check on pipo wehh them di check on you 👌👌👌

Open beans for pipo wehh de di open pocket for you 👌👌you too open pocket for pipo wehh them di open beans for you 👌👌👌

Moral lesson: no di force ya sef on pipo , say NO to chuckskin ❌❌❌❌❌

(Something something for house my eyes go talk)Inside chapter for that makenene wehh e di happen for NW/ SW one big man ...
31/05/2023

(Something something for house my eyes go talk)Inside chapter for that makenene wehh e di happen for NW/ SW one big man for boyses don put yi gun for dang say e no want jam jam kamambru them again 👌👌👌👌

Yi name na Mbashie Sylvester alias Shina Rambo and e talk say e be brother for Mbashie Clément alias General No Pity . Shina Rambo be di domo for that side for mbambalang inside Ngokitunjia. 2 days ago e make video for talk say plenty problem done comot inside them them and place wehh e de de other boyses di plan for kwara yi because them done turn struggle into businet wehh them di fine now Na money 👌👌👌

E be talk for that video say e know say e go kwara but before e kwara e must take down some pipo wehh them want kwara yi , after e shidon check yi head then decide for accept a hand of fellowship from the ngomna 👌👌👌👌👌👌👌

Last night e take yi two foot , put yi hand them for up ,waka nkunya nkunya go gi yi self for kamambru them for brigade for ndop 👌👌👌

Moral lesson: if you can’t beat them, join them 🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️

💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯
30/05/2023

💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯

Online njangi de like relationship with nges man, it would end in tears 👌👌👌👌Nga them for that side for southwest di fine...
29/05/2023

Online njangi de like relationship with nges man, it would end in tears 👌👌👌👌

Nga them for that side for southwest di fine this nga wehh yi name na Pelagie, them say pelagie chop online njangi for 700k then enter susungo 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Say pelagie na pikin for Batoke and e be just tory them say e di do business, them no even know the kind of business 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

If you know pelagie abeg just tell yi say we di beg make she bring back that budget because some pipo done already get high blood pressure 👌👌👌👌

Moral lesson . Online njangi na for family and business pipo within a close range wehh all man know all man yi shop. No just hear online njangi go join wehh you no know no man 👌👌👌

Chaiiii aswea say house wife’s need monthly salary 👌👌👌For de long with njaka them no be mbongmbong , especially now wehh...
29/05/2023

Chaiiii aswea say house wife’s need monthly salary 👌👌👌

For de long with njaka them no be mbongmbong , especially now wehh holiday done comot so , plenty mendem go just di run house now. And na that most grown ups di ever member only their remé 👌👌👌

Moral lesson: if you be man try di de close to ya njaka them any time wehh you get chance 🙏🙏🙏🙏🙏

Another baby loading 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
29/05/2023

Another baby loading 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

27/05/2023

Traditional married na the main thing, all that other two na just foreign shemark for di waste pipo their budget 👌👌👌

🤣🤣🤣🤣🤣sweet kameloon na something for thanks up new for kameloon👌👌👌Mbelé them done catch some gang for shwa mendem inside...
27/05/2023

🤣🤣🤣🤣🤣sweet kameloon na something for thanks up new for kameloon👌👌👌

Mbelé them done catch some gang for shwa mendem inside yamande wehh na some kamambru be head boy for this gang 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

This kamambru yi name na MBALLA SEMENGUE,and this yi two landboy them na ATANGANA TSAMA, MINKALA SEMENGUE👌👌👌👌

Ok now the proper tori na say yesterday night this three pipo go attack for Mr Fongap Arthur yi house, inside this attack all them be cover head with military cap and them use na this kamambru yi gun. Inside this attack them tif

The sum of FCFA 2,600,000

- 1 iPhone 13 pro max.

-1 iPhone 11 pro max

-1 Techno Pop 5

-1 Infinix

All this one no correct ohh, them addam kidnap some fine nga ZE OLANGENA MARIE wehh e just run cam for cam deliver beans 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Na from calls and transactions ontop this kidnap wehh mbelé them track this pipo suté go catch them 👌👌👌👌👌

Moral lesson : the military are professionals 👌👌👌

If u ever did this we get some  meeting today🙄
27/05/2023

If u ever did this we get some meeting today🙄

27/05/2023

Please help her our with that to add 🙏🙏🙏

Wht do u call this in ur own language
26/05/2023

Wht do u call this in ur own language

25/05/2023
Na man of God that di go crusade under heavy gun security 👌👌👌👌My question Na say , is a man of God suppose to fear perse...
25/05/2023

Na man of God that di go crusade under heavy gun security 👌👌👌👌

My question Na say , is a man of God suppose to fear persecution ?
Does he need guns to protect him ?

for mama Elizabeth Tekeh yi voice “Jesus is my security no body can temper “ 🚶‍♂️🚶‍♂️

Moral lesson: 1 John 4:4 talk say “He who is in me is greater than he who is in the world”
Make wuna no di twist the word of God for favor funny practices from your papa’s👌👌👌👌

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣Na just laugh 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣So na this kind thing di carry this nga them go gym ? Police suppose catch all this ...
24/05/2023

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣Na just laugh 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

So na this kind thing di carry this nga them go gym ? Police suppose catch all this gym instructors 👌👌👌

Female gym suppose get female instructor .
Male gym male instructor 👌👌

Warisdis??

Just di stretch person yi woman yi beans ,di touch the woman any how , when e heat you nackam 😔😔😔😔😔😔😔

Moral lesson: if Ma woman just wukup say e di go gym , I go just advise yi for carry all yi cargo along 👌👌👌

After them go cam di complain for some innocent man yi head say my husband no di satisfy me 😏😏😏😏Moral lesson. Continue d...
24/05/2023

After them go cam di complain for some innocent man yi head say my husband no di satisfy me 😏😏😏😏

Moral lesson. Continue di open the beans dear , you go last married electric pole 👌👌👌👌

I no for ever win that cooking competition with this kind back and buttocks...Wawa!!! No man no for ever pass for came g...
23/05/2023

I no for ever win that cooking competition with this kind back and buttocks...Wawa!!! No man no for ever pass for came give me moral support 😂😂

I beg came give me moral lesson 😂😂

Adresse

Eazy/Caleb
Yaoundé
SUH123

Téléphone

+237653417577

Site Web

Notifications

Soyez le premier à savoir et laissez-nous vous envoyer un courriel lorsque Calebsuh05 publie des nouvelles et des promotions. Votre adresse e-mail ne sera pas utilisée à d'autres fins, et vous pouvez vous désabonner à tout moment.

Vidéos

Partager



Tu pourrais aussi aimer