Buea Tok-Tok

Buea Tok-Tok Buea Tok-Tok na di platform wey all man fit talk di wahala, sweet tori, and dreams for Buea. We dey hold leaders accountable and make all voice count.

Join we, make we share ideas and work for better Buea. Buea Tok-Tok: Make We Talk, Make We Change.

Let Buea Shine This Christmas! 🎄✨As the holiday season approaches, we can’t help but dream of a Buea lit up with the war...
04/12/2024

Let Buea Shine This Christmas! 🎄✨

As the holiday season approaches, we can’t help but dream of a Buea lit up with the warmth and joy of Christmas lights. Instead of the usual dark and quiet streets, imagine the town glowing with festive colors, bringing smiles to every face and spreading the holiday cheer we all deserve!

Why Christmas Lights Matter
🎅 Safety: Bright streets make the city safer for everyone, especially at night.
🎄 Community Spirit: Decorations bring people together and create a sense of unity and celebration.
🌟 Tourism and Business: A beautifully lit Buea could attract visitors, boosting local businesses and creating memories for families.

What Needs to Happen
The Buea Council could lead the way by installing lights along major roads and public spaces.
Local businesses and community groups can sponsor decorations or organize street lighting competitions.
Residents can join in by lighting up their homes and neighborhoods to spread the festive vibe.
What Do You Think?
Would you like to see Buea transformed into a city of lights this Christmas? How do you think we can make this happen? Share your ideas, tag friends or businesses that can help, and let’s push for a brighter, safer, and more festive Buea!

Together, we can make this Christmas unforgettable. 🎅🎄✨

New Local Development Tax: What It Means for Buea📢 Here’s the latest update! The Cameroonian government is introducing a...
02/12/2024

New Local Development Tax: What It Means for Buea

📢 Here’s the latest update! The Cameroonian government is introducing a Local Development Tax to improve infrastructure and services in municipalities like Buea.

This tax, if adopted, will be deducted directly from workers’ base salaries, both in public and private sectors, to generate funds for projects like better roads, waste management, and improved public services. 🌍

How Much Will You Pay?
The amount deducted will depend on your income level:

CFA62,000 to CFA75,000: CFA3,000 annually (CFA250 per month)
CFA75,001 to CFA100,000: CFA6,000 annually (CFA500 per month)
CFA100,001 to CFA125,000: CFA9,000 annually (CFA750 per month)
CFA125,001 to CFA150,000: CFA12,000 annually (CFA1,000 per month)
Above CFA500,000: CFA30,000 annually (CFA2,500 per month)

Potential Benefits for Buea
This new tax could mean:
1️⃣ Cleaner Streets: Funds could improve waste collection and disposal services.
2️⃣ Safer Roads: Fixing the potholes and improving transport networks.
3️⃣ Better Public Services: Enhancing access to water, healthcare, and other essentials.

But as promising as this sounds, there are questions to be asked:
💡 Will the funds truly be used for local development, or will they be lost to poor management?
💡 How will the public be involved in deciding how these funds are spent?

What Do You Think?
Is this tax a step in the right direction for Buea, or do you have concerns about its impact? Do you think the deductions are fair? Drop your thoughts in the comments or send us a message. Let’s make sure our voices are heard!

👏 Shout-Out to Community Heroes!Big ups to di people an group dem wey don di work hard for keep Buea clean. You sabi per...
30/11/2024

👏 Shout-Out to Community Heroes!

Big ups to di people an group dem wey don di work hard for keep Buea clean. You sabi person wey di organize clean-up or di teach waste management?

Tag dem for comment make we celebrate dia effort! 🎉

Make we inspire more people for join di movement! 💪

📸 Show We di Wahala!How di dirt for your area di look like? Send we picture an video for bin dem wey di overflow, dirty ...
29/11/2024

📸 Show We di Wahala!

How di dirt for your area di look like? Send we picture an video for bin dem wey di overflow, dirty road dem, or bad waste dumping wey you sabi.

We go use your submission dem for push Buea City Council to take action! Your name no go show unless you want make we put am.

Make we fight for clean an healthy Buea! 🌿

💡 How We Go Fit Solve Dis Wahala Dirty for Buea?We sabi di problem, but wetin we fit do for fix am? Make we try dis:1️⃣ ...
27/11/2024

💡 How We Go Fit Solve Dis Wahala Dirty for Buea?

We sabi di problem, but wetin we fit do for fix am? Make we try dis:
1️⃣ Make di council tighten waste disposal law dem?
2️⃣ Organize community clean-up day dem?
3️⃣ Put plenty bin an make collection timetable better?
4️⃣ Teach people how dem go fit manage dirt well?

Tell we wetin you think for di comment section. Make we find solution dem together. 🙌

🌍 Make We Tok About Dirt!Buea di suffer waste disposal wahala. Dirt di overflow for bin dem, road dem di dirty, an e don...
25/11/2024

🌍 Make We Tok About Dirt!
Buea di suffer waste disposal wahala. Dirt di overflow for bin dem, road dem di dirty, an e don turn normal. But dis one no fine at all – e di spoil we health an di environment!

Wetin you feel say na di main cause for dis problem? Na bad management? No get enough resource? Or something else?

Drop your tok for down! 👇

Another fine news for BueaMinister for Public Contract don award contract to some company to maintain road from Mutengen...
23/11/2024

Another fine news for Buea

Minister for Public Contract don award contract to some company to maintain road from Mutengene to Bolifamba and Kumba - Buea

Big book for minister no talk how long ei go take for this work for be done but we di hope say the work go finish quick quick and the road go last fine

Wetin population fit do for ensure say the work good work for that side?

Make we Tok about that bridge for entrance for Moki GarageUna know say na six months project be that? and according to p...
22/11/2024

Make we Tok about that bridge for entrance for Moki Garage

Una know say na six months project be that? and according to projection, that work be get to finish around December of January

Our Tok-Tok people for that side, which level the bridge dey now?

Make we Tok about Buea Town, Clarks Quarters and Bongo SquareBuea Town and Clerks Quarter don evolve, but wetin you di t...
21/11/2024

Make we Tok about Buea Town, Clarks Quarters and Bongo Square

Buea Town and Clerks Quarter don evolve, but wetin you di think of di changes?

Di look, di roads, di community vibes—wetin you like and no like?

Drop your thoughts for di town wey all man love."

This one na concerning maintenance of road from Mermoz to Limbe whe Ministry of Public Works launch. Them don award the ...
21/11/2024

This one na concerning maintenance of road from Mermoz to Limbe whe Ministry of Public Works launch. Them don award the contract to Chariot Company for Buea.

This one na beta thing for the people for that side and we di count for our people for that side for give we update as the work di go

Buea pipo for Bonduma gate, make we Tokhow una see di changes for una side? Wetin you like about di new way Bonduma dey ...
20/11/2024

Buea pipo for Bonduma gate, make we Tok

how una see di changes for una side?
Wetin you like about di new way Bonduma dey be, and wetin di worry you?

Talk about di business, di roads, or di environment.

Your opinion di matter! Tok your mind

19/11/2024

Ma people,

Una sabi that iron whe them put for Bonduma gate so na.

Who fit guess how much ei cost we council for do that work

Make we Tok

Buea pipo, make we Tok,Check Point don see plenty changes, but how you see am?Wetin you like or dislike for di area as e...
19/11/2024

Buea pipo, make we Tok,

Check Point don see plenty changes, but how you see am?

Wetin you like or dislike for di area as e dey now?

Make we talk about di traffic, di market, and di safety.

Di community voice go fit make difference.

Wetin suppose to change for make Check Point better?

🔍 Did You Know? Our page, Buea Tok-Tok, is grounded in Section 40 of Law No. 2019/024 of 24 December 2019, which establi...
18/11/2024

🔍 Did You Know? Our page, Buea Tok-Tok, is grounded in Section 40 of Law No. 2019/024 of 24 December 2019, which establishes the General Code of Regional and Local Authorities.

📜 This section supports the right to public engagement, transparency, and the participation of residents in shaping their communities.

We’re here to amplify your voices and promote meaningful conversations about Buea’s development. Let’s make our city better, together! 💬🌟

Buea people, make we Tok, how Mile 17 don change over di years? Wetin you like for di new look and wetin di worry you fo...
18/11/2024

Buea people, make we Tok, how Mile 17 don change over di years?

Wetin you like for di new look and wetin di worry you for di area?

Na your voice go help we talk true about di progress and di challenges.

Share your tori!. Share picture for thing whe di vex you for Mile 17 or thing whe you like am plenty for Mile 17

Adresse

Buea

Site Web

Notifications

Soyez le premier à savoir et laissez-nous vous envoyer un courriel lorsque Buea Tok-Tok publie des nouvelles et des promotions. Votre adresse e-mail ne sera pas utilisée à d'autres fins, et vous pouvez vous désabonner à tout moment.

Partager