Vawulence Master

Vawulence Master personal blog for news and intertainement

16/08/2023

Assuming u see alert of 5k now.. how would u feel?? ☺️❤️

06/10/2022

*WETIN BE GROUP/PLATFORM*.

Group na the place to *GAIN KNOWLEDGE*

Group na the place to *CATCH FUN*.

Group na place to *KILL DEPRESSION*.

Group na the place to show *LOVE to ONE ANOTHER*.

Group na place to meet *NEW PEOPLE*.

Group na place you fit meet *YOUR HELPERS*.

Group na the place wey *WE SUPPOSE TO GET HAPPINESS*.

*BUT WETIN NOR SUPPOSE DEY GROUP*;

*MALICE* nor suppose dey group.

*CLIQUE* nor suppose dey group.

*QUARREL* nor suppose dey group.

*FIGHT* nor suppose dey group.

*I TOO KNOW or I TOO SABI* nor suppose dey group.

*BAD BELLE* nor suppose dey group.

*HATRED* nor suppose dey group.

If you see post wey you nor like, waka pass am, nor be all post go dey in your favour.

*NOTE*:

We all for this group be *one Family*, nobody pass each other because where you *Stop*, Na there another person *Start*.
Everybody get their own for body but let's learn how to tolerate each other.
If person offend you, tell the person instead of to dey use am dey suffer yourself, you go fit die of hypertension because the person fit nor know and them nor go send you.
Make we love one another nor commonize any group member wey dey where you dey because na so communities and cities take start and nobody know where them helpers dey come from.
Help anybody wey you fit help with anything wey you get, money nor be everything, word of encouragement self na something.

MAY ONE LOVE BIND US TOGETHER IN ONE FAMILY.

Guard Watching Over Queen Elizabeth’s Coffin FaintsSee moment a guard fainted while standing watch over Queen Elizabeth ...
15/09/2022

Guard Watching Over Queen Elizabeth’s Coffin Faints

See moment a guard fainted while standing watch over Queen Elizabeth II’s coffin.

Her coffin will be lying in state in Westminster Hall for four days before burial.

Queen Elizabeth II died last Thursday aged 96.
--
Follow us for more breaking news and videos

14/09/2022

I just dey come from ‘BEtter Days’, Omo life na step by step Abeg 🥱🥱

10/09/2022

I'm Just Wondering What Would Have
Happened To David When He Threw The Stone And Goliath Dodge It?

Brutality!
😂😂

06/09/2022

I reduced my dad phone brightness to zero.I told him to bring 5k to change the bulb😋 vawulence strt at home😎 😂

04/09/2022

Mummy Maria Ude Nwachi abeg🙏remember us wey be upcoming🙏

04/09/2022

Today I saw my pastor eating at McDonald but we are fasting at church😩

02/09/2022

STOP leaving children in shop.
I just bought a bag of rice
For N1,350 😋

29/08/2022

I feel bad when I watch her cleaning the house, cooking for me, even calling me baby thinking I will marry her🤩☀️😂

28/08/2022

A lady who stands by you when you're broke has another guy giving her money.🚶🚶

27/08/2022

Just heard that Gist Villa has been....chiaa😿😿😿

25/08/2022

BREAKING NEWS

There will be an over flow of MONEY 🤑 in your hands this week. DIVINE INCREASE on every side. AFFIRM YES.

No wonder 🤣🤣
23/08/2022

No wonder 🤣🤣

Shettima challenge🤣Drop your own let the vawulence go higher above peace🙅😂😂
23/08/2022

Shettima challenge🤣
Drop your own let the vawulence go higher above peace🙅😂😂

From Tinubu,, vawulence is the solution😂😂🤣
22/08/2022

From Tinubu,, vawulence is the solution😂😂🤣

Comrade take this advice from me, you can't achieve peace without vawulence, even in the bible David used vawulence to a...
22/08/2022

Comrade take this advice from me, you can't achieve peace without vawulence, even in the bible David used vawulence to achieve peace which lead to deáth of Goliath.

22/08/2022

Adeyanju Deji sir I no I'm not supposed to do this but please help our page grow please 🙏 I beg you good bless you!🙏

22/08/2022

Wearing a waist bead without a waist is just a waste 😂😉😆✅💢😳

This is harsh comrade😒🤦🙆
22/08/2022

This is harsh comrade😒🤦🙆

why people no fit allow peace reign small?🤷🤷🤣
22/08/2022

why people no fit allow peace reign small?🤷🤷🤣

I no get comrade🤣😂💔
22/08/2022

I no get comrade🤣😂💔

21/08/2022
20/08/2022

Native doctor wey suppose to hold rain for my friend wedding say rain hold am for market where he go buy materials.🙆🤷

Comrade, dating a girl from ijebu is like challenging Satan face to face.🤣😂
20/08/2022

Comrade, dating a girl from ijebu is like challenging Satan face to face.🤣😂

Davido is 32Wizkid is 35TU face is 4032+35+40=107Now look at this!Ronaldo is 38Messi is 37Okocha is 4040+38+37=115NIGERI...
19/08/2022

Davido is 32
Wizkid is 35
TU face is 40
32+35+40=107
Now look at this!
Ronaldo is 38
Messi is 37
Okocha is 40
40+38+37=115
NIGERIA is 7 letters
USA 3 letters
7+3=10
The truth is I don't even know the meaning of this post....
I just want to waste your time, but if e pain you too much, come beat me

I dey where i dey sh*t🤣😂😂

Two ladies just lost their husband😓
19/08/2022

Two ladies just lost their husband😓

So, We inherited Adam's sins but we didn't inherit Abraham's blessings.🤔🤷🤷The story no clear comrade😐
19/08/2022

So, We inherited Adam's sins but we didn't inherit Abraham's blessings.🤔🤷🤷

The story no clear comrade😐

19/08/2022

During séx
When you hit the main spot

America🇺🇸 babe: ooh yeah baby
Nigeria🇳🇬 babe: Na there victor, i swear na there🙊🤣

19/08/2022

Na kpekus wey get peace of mind dey wet💦🤣😂

Address

Dubai

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Vawulence Master posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Videos

Share